Números 24

PCM

1 Wen Balaam si sey God wont make e bless Israel, e nor kon go meet God as before, but e turn waka go near di wildaness.

2 As Balaam look up, e si Israel pipol kamp akordin to dia tribe and God Spirit kon enter en body.

3 Den e start to profesai:

4 di man wey dey hear wetin God dey tok.

5 ‘Si as Israel tent fine,

6 Dem bi like long valley;

7 Dem go get enough rain

8 God take dem komot from Egypt.

9 Di nashon bi like strong lion;

10 Den Balak kon dey vex well-well for Balaam, so e klap en hand kon tell Balaam, “I koll yu make yu kon curse my enemies, but si, yu don bless dem three times!

11 So naw, make yu dey go! I sey I go pay yu well; but naw, God nor wont make I pay yu.”

12 Balaam tell Balak sey, “I tell di messenjas wey yu send to mi sey,

13 ‘Even if yu give mi yor house with all yor silva and gold, I nor go fit disobey God kommand to do evil or good just as I wont am, but na anytin wey God tell mi, I go tok.’

14 I dey go meet my pipol naw, but make I warn yu about wetin dis pipol go soon do yor pipol.”

15 Den Balaam profesai sey:

16 di man wey dey hear wetin God tok,

17 ‘I don si am, but nor bi naw

18 E go take-ova Edom town and propaty;

19 Dem go bring leader from Jakob house

20 Den Balaam look Amalek pipol kon profesai:

21 Den e look Kenite pipol kon profesai:

22 But dem go distroy Kenite pipol.

23 Den e profesai kon sey:

24 Strenjas go kom from Cyprus

25 Den Balaam and Balak kon go dia house.

Ler em outra tradução

Comparar lado a lado