Números 21

PCM vs NVI

Sair da comparação
NVI Nova Versão Internacional
1 King Arad for Kanaan wey dey stay Negev, hear sey Israel pipol dey kom from Atarim, so e kon attack and kapture some of dem.
1 Quando o rei cananeu de Arade, que vivia no Neguebe, soube que Israel vinha pela estrada de Atarim, atacou os israelitas e capturou alguns deles.
2 Den Israel pipol kon make vow to God sey: “If Yu diliver dis pipol give us, wi go distroy dia town.”
2 Então Israel fez este voto ao Senhor: "Se entregares este povo em nossas mãos, destruiremos totalmente as suas cidades".
3 God hear Israel pipol prayer kon diliver Kanaan pipol to dem and dem distroy dem and dia towns. So dem kon koll dat place, “Hormah.”
3 O Senhor ouviu o pedido de Israel e lhes entregou os cananeus. Israel os destruiu completamente, a eles e às suas cidades; de modo que o lugar foi chamado Hormá.
4 Den dem travel from Mount Hor near di Red Sea, go round Edom land, but di pipol kon dey hurry anyhow for road.
4 Partiram eles do monte Hor pelo caminho do mar Vermelho, para contornarem a terra de Edom. Mas o povo ficou impaciente no caminho
5 Di pipol tok against God and Moses sey, “Why Yu take us komot from Egypt make wi for die for dis wildaness wey bread or wota nor dey and wi don taya for dis yeye food.”
5 e falou contra Deus e contra Moisés, dizendo: "Por que vocês nos tiraram do Egito para morrermos no deserto? Não há pão! Não há água! E nós detestamos esta comida miserável! "
6 So God send snake go bite di pipol and dem many wey die.
6 Então o Senhor enviou serpentes venenosas que morderam o povo, e muitos morreram.
7 Den di pipol go meet Moses kon sey, “Wi don sin, bikos wi don tok against God and yu. Make yu pray to God make E take di snake komot from where wi dey.” So Moses kon pray for di pipol.
7 O povo foi a Moisés e disse: "Pecamos quando falamos contra o Senhor e contra você. Ore pedindo ao Senhor que tire as serpentes do meio de nós". E Moisés orou pelo povo.
8 God tell Moses, “Make yu make snake put on-top pole and anybody wey snake bite wey look am, nor go die.”
8 O Senhor disse a Moisés: "Faça uma serpente e coloque-a no alto de um poste; quem for mordido e olhar para ela viverá".
9 So Moses make snake with bronze kon put am on-top pole, so dat di pipol wey snake bite, if dem look di snake wey dem make with bronze, dem nor go die.
9 Moisés fez então uma serpente de bronze e a colocou num poste. Quando alguém era mordido por uma serpente e olhava para a serpente de bronze, permanecia vivo.
10 Israel pipol travel kon kamp for Obot.
10 Os israelitas partiram e acamparam em Obote.
11 Den dem travel from Obot go stay for Iye-Abiram, for di wildaness wey dey before Moab, for di east side.
11 Depois partiram de Obote e acamparam em Ijé-Abarim, no deserto defronte de Moabe, ao leste.
12 From der, dem kon travel go kamp for Zered Valley.
12 Dali partiram e acamparam no vale de Zerede.
13 Den dem travel from der go di oda side for Amor for di wildaness wey wide from Amor, bikos Arnon na Moab borda wey dey between Moab and Amor.
13 Partiram dali e acamparam do outro lado do Arnom, que fica no deserto que se estende até o território amorreu. O Arnom é a fronteira de Moabe, entre Moabe e os amorreus.
14 Dis na why dem rite for God War Book sey,
14 É por isso que se diz no Livro das Guerras do Senhor: "... Vaebe, em Sufá, e os vales, o Arnom
15 di low valley
15 e as ravinas dos vales que se estendem até a cidade de Ar e chegam até a fronteira de Moabe".
16 So from der, dem kon go Beer; dat na di well where God for tok to Moses sey, “Make yu gada di pipol and I go give dem wota.”
16 De lá prosseguiram até Beer, ao poço do qual o Senhor disse a Moisés: "Reúna o povo, e eu lhe darei água".
17 Den Israel pipol kon sing dis song:
17 Então Israel cantou esta canção: "Brote água, ó poço! Cantem a seu respeito,
18 Di well wey di princess dig,
18 a respeito do poço que os líderes cavaram, que os nobres abriram com cetros e cajados". Então saíram do deserto para Mataná,
19 from Mattanah to Nahaliel and from Nahaliel to Bamot.
19 de Mataná para Naaliel, de Naaliel para Bamote,
20 Dem still travel from Bamot go di valley wey dey Moab kountry, on-top Pisgah wey face di wildaness.
20 e de Bamote para o vale de Moabe, onde o topo do Pisga defronta com o deserto de Jesimom.
21 Den, Israel pipol send messenja go meet King Sihon wey dey rule Amor sey,
21 Israel enviou mensageiros para dizer a Seom, rei dos amorreus:
22 “Make yu allow us pass yor land; wi nor go-go di field or vineyard; wi nor go drink wota from yor well, but wi go stay for di main road until wi don komot from yor aria.”
22 "Deixa-nos atravessar a tua terra. Não entraremos em nenhuma plantação, em nenhuma vinha, nem beberemos água de poço algum. Passaremos pela estrada do rei até que tenhamos atravessado o teu território".
23 But King Sihon nor gri make Israel pipol pass en aria; instead e gada all en sojas kon go attack Israel pipol for di wildaness. Wen e rish Jahaz, e kon fight against Israel pipol.
23 Seom, porém, não deixou Israel atravessar o seu território. Convocou todo o seu exército e atacou Israel no deserto. Quando chegou a Jaza, lutou contra Israel.
24 But Israel pipol kill dia enemy well-well kon take di land from Arnon River for nort go rish Jabbok and Ammon side, but Ammon sojas bin guide dia aria well-well.
24 Porém Israel o destruiu com a espada e tomou-lhe as terras desde o Arnom até o Jaboque, até o território dos amonitas, pois Jazar estava na fronteira dos amonitas.
25 So Israel pipol take all dis towns kon stay for Amor, Heshbon and dia village dem.
25 Israel capturou todas as cidades dos amorreus e as ocupou, inclusive Hesbom e todos os seus povoados.
26 Heshbon na King Sihon town for Amor. Naw, e don fight against di king wey dey Moab before kon take all en land from der go rish Arnon.
26 Hesbom era a cidade de Seom, rei dos amorreus, que havia lutado contra o antigo rei de Moabe, tendo lhe tomado todas as suas terras até o Arnom.
27 Dis na why dem sey,
27 É por isso que os poetas dizem: "Venham a Hesbom! Seja ela reconstruída; seja restaurada a cidade de Seom!
28 Bikos fire kom out from Heshbon,
28 "Fogo saiu de Hesbom, uma chama da cidade de Seom; consumiu Ar, de Moabe, os senhores do alto Arnom.
29 Moab pipol, curse dey una head.
29 Ai de você, Moabe! Você está destruído, ó povo de Camos! Ele fez de seus filhos, fugitivos e de suas filhas, prisioneiras de Seom, rei dos amorreus.
30 Wi don ova pawa dem;
30 "Mas nós os derrotamos; Hesbom está destruída por todo o caminho até Dibom. Nós os arrasamos até Nofá, e até Medeba".
31 So Israel pipol kon dey stay for Amor pipol land.
31 Assim Israel habitou na terra dos amorreus.
32 Moses send men make dem go find di best way to attack Jazer town. Israel pipol katch di town, drive Amor pipol kon dey stay der.
32 Moisés enviou espiões a Jazar, e os israelitas tomaram os povoados ao redor e expulsaram os amorreus que ali estavam.
33 Den, Israel pipol turn go pass di road wey lead to Bashan. King Og for Bashan kon go attack Israel pipol for Edrei.
33 Depois voltaram e subiram pelo caminho de Basã, e Ogue, rei de Basã, com todo o seu exército, marchou para enfrentá-los em Edrei.
34 God tell Moses, “Make yu nor fear am. I go make yu win en, all en pipol and en land. Make yu do to am wetin yu do King Sihon, di Amor king wey bin dey rule for Heshbon.”
34 Mas o Senhor disse a Moisés: "Não tenha medo dele, pois eu o entreguei a você, juntamente com todo o seu exército e com a sua terra. Você fará com ele o que fez com Seom, rei dos amorreus, que habitava em Hesbom".
35 So Israel pipol win and kill King Og, en sons and all en pipol, until nobody dey to kill again, den dem kon stay for en land.
35 Então eles o derrotaram, bem como os seus filhos e todo o seu exército, não lhes deixando sobrevivente algum. E tomaram posse da terra dele.

Ler em outra tradução

Comparar com outra