Números 1

PCM vs NTLH

Sair da comparação
NTLH Nova Tradução na Linguagem de Hoje 2000
1 God kon tell Moses for di place where dem for dey do meetin for Sinai Wildaness, for di first day, for di sekond mont for di sekond year, afta dem don komot from Egypt:
1 No segundo ano depois da saída dos israelitas do Egito, no dia primeiro do segundo mês, o Senhor Deus falou com Moisés no deserto do Sinai, na Tenda Sagrada . Ele disse:
2 “Make yu kount Israel pipol akordin to dia family and tribes, den yu go rite all di men names.
2 — Você e Arão devem fazer a contagem do povo de Israel por grupos de famílias e por famílias.
3 Make yu and Aaron go nomba all di men for Israel wey bi from twenty years or old pass like dat wey go fit fight war.
3 Façam a lista de todos os homens de vinte anos para cima, isto é, todos os que já têm idade para o serviço militar.
4 Make una take one man from each tribe and e must bi oga for en family, so dat dem go help una.
4 Vocês chamarão um chefe de grupo de famílias de cada tribo para ajudá-los. São estes os nomes dos homens que vão ajudar vocês: Esses foram os chefes de tribo escolhidos no meio do povo de Israel para representar os seus grupos de famílias.
16 Na dis ones dem choose from di kommunity, as leaders from dia grand-grand papa tribe. Na dem bi oga for all di pipol wey dey Israel.
16 — ausente —
17 So Moses and Aaron take all di men wey dem koll dia name
17 — ausente —
18 kon gada all di pipol for di first day for di sekond mont. Den dem register di pipol akordin to dia tribe and family; di men wey don rish twenty years and di ones wey old pass so. Dem kount all of dem by names,
18 — ausente —
19 just as God kommand Moses and na so e take nomba dem for Sinai Wildaness.
19 Assim, a contagem no deserto do Sinai foi feita como o Senhor havia ordenado a Moisés. Os homens de vinte anos para cima, que tinham idade para o serviço militar, foram registrados pelo seu nome, cada um no seu grupo de famílias e na sua família. Começaram pela tribo de Rúben, o filho mais velho de Jacó. A soma total das tribos foi a seguinte: Da tribo de Rúben, quarenta e seis mil e quinhentos homens.
44 Dis na di men wey Moses and Aaron kount plus di twelf leaders wey dey Israel, each of dem kom from dia own family.
44 — ausente —
45 All di men wey don rish twenty years and di ones wey old pass so for Israel wey go fit work as sojas and dem kount dem by dia names akordin to dia tribe and family,
45 — ausente —
46 na 603,550.
46 — ausente —
47 But dem nor kount Levi pipol join di oda tribes,
47 Mas os levitas não foram registrados com as outras tribos ,
48 bikos God tell Moses sey,
48 pois o Senhor tinha dito a Moisés o seguinte:
49 “Make yu nor kount Levi tribe join di oda tribes for Israel.
49 — Quando você fizer a contagem dos homens com idade para o serviço militar, deixe de fora os homens da tribo de Levi.
50 But make yu put Levi pipol to look, kare and dey near di Tabanako and evritin wey dey inside.
50 Mas ponha os levitas para cuidarem da Tenda Sagrada e de todos os seus móveis e objetos. Eles carregarão a Tenda e todo o seu equipamento, farão ali o serviço religioso e acamparão ao redor dela.
51 Anytime wen dem won move di Tabanako, Levi pipol must take am go down and anytime wen dem won arrange di Tabanako again, na Levi pipol go karry am up. Anybody wey nor bi Levi wey go near am, dem must kill-am.
51 Quando a Tenda tiver de ser transportada, os levitas a desarmarão e, quando for preciso acampar de novo, eles a armarão outra vez. Quem não for levita e chegar perto da Tenda deverá ser morto.
52 So make Israel pipol kamp akordin to di way dem divide dem and each man go dey en own group akordin to en family name.
52 Os outros israelitas ficarão cada um no seu próprio acampamento, perto da sua própria bandeira, de acordo com o seu grupo.
53 But Levi pipol go kamp near di Tabanako to guide am, so dat nobody go-go near am kon make God strike Israel pipol.”
53 Mas os levitas acamparão ao redor da Tenda para guardá-la a fim de que ninguém chegue perto, e assim eu não fique irado com o povo de Israel.
54 Israel pipol do all di tins wey God kommand dem thru Moses.
54 E o povo fez tudo como o Senhor havia ordenado a Moisés.

Ler em outra tradução

Comparar com outra