Neemias 6

Holy Bible Nigerian Pidgin English (PCM) vs NVT

Sair da comparação
NVT Nova Versão Transformadora
1 Wen Sanballat, Tobaya, Geshem and di rest of awa enemies hear sey wi don build di wall tight well-well, even doh wi neva set di gates for where dem suppose dey,
1 Sambalate, Tobias, Gesém, o árabe, e o restante de nossos inimigos descobriram que eu havia terminado de reconstruir o muro e que não restavam brechas, embora as portas ainda não tivessem sido colocadas em seus lugares.
2 dem kon send message kom give mi sey make I kom meet dem for one village for Ono field.
2 Então Sambalate e Gesém enviaram uma mensagem pedindo que eu me encontrasse com eles num dos povoados da planície de Ono. Sabendo que eles planejavam me fazer mal,
3 So I send message to dem sey, “I get betta work wey I dey do, so I nor go fit kom. I nor go fit stop di work, bikos I won kon si una.”
3 respondi com a seguinte mensagem: “Estou envolvido com uma obra muito importante e não posso ir. Por que eu deveria interromper o trabalho para me encontrar com vocês?”.
4 Dem send mi di same message four times and each time dem send am, I dey give dem di same ansa.
4 Quatro vezes eles enviaram a mesma mensagem, e cada vez lhes respondi da mesma forma.
5 For di fift time, Sanballat send one savant with leta kon give mi.
5 Na quinta vez, o servo de Sambalate trouxe nas mãos uma carta aberta,
6 Dis na wetin dem rite for di leta:
6 que dizia: “Há um boato entre as nações vizinhas, e Gesém
7 and yu don arrange with some profet make dem announce for Jerusalem sey yu bi Judah king. Naw, di king go hear about am and na dis make mi sey make yu kom make wi first tok about di matter.”
7 Corre a notícia de que você nomeou profetas em Jerusalém para proclamarem a seu respeito: ‘Olhem! Há um rei em Judá!’. “Pode ter certeza de que essa informação chegará ao conhecimento do rei. Sugiro, portanto, que venha conversar comigo”.
8 I ansa am, “All wetin yu tok so, nor bi true. Na only yu arrange dis story.”
8 Eu lhe respondi: “Nada do que você diz é verdade. É tudo invenção sua”.
9 I si sey dem dey won make us fear, so dat wi go stop di work.
9 Estavam apenas tentando nos intimidar e imaginavam que iríamos interromper a obra. Assim, continuei o trabalho com determinação ainda maior.
10 By dis time, I go visit Shemaya wey Mehetabel pikin Delaaya born, wey nor fit komot from en house. Den e tell mi, “Mi and yu must go hide for di Holy Place for di temple kon lock di doors, bikos dem won kon kill yu. Dem go kom kill yu anytime from naw.”
10 Algum tempo depois, fui visitar Semaías, filho de Delaías e neto de Meetabel, que não podia sair de sua casa. Ele disse: “Vamos nos encontrar no templo de Deus e trancar as portas. Esta noite seus inimigos virão matá-lo”.
11 I ansa, “I nor bi di kind pesin wey dey run go hide. Yu tink sey I go won save my life kon go hide for di temple? I nor go do am.”
11 Eu, porém, respondi: “Alguém de minha posição deve fugir do perigo? Alguém como eu deve entrar no templo para salvar a vida? Não farei isso!”.
12 Wen I tink am again, I just know sey God nor tok to Shemaya, but na Sanballat and Tobaya bribe am make e for tok wetin e dey tok so.
12 Percebi que Deus não tinha falado com Semaías, mas que ele havia sido contratado por Sambalate e Tobias para anunciar essa profecia contra mim.
13 Dem hire am make e for make mi fear den kon sin, so dat dem go spoil and disgrace my good name.
13 Eles esperavam me intimidar e me fazer pecar. Assim, poderiam me difamar e me desacreditar.
14 I kon pray, “My God, remember wetin Sanballat and Tobaya dey do, den make Yu ponish dem. Remember and ponish dat woman Noadaya and all di oda profets wey dey won make mi fear.”
14 Lembra-te, ó meu Deus, de todo mal feito por Tobias e Sambalate. E lembra-te da profetisa Noadia e de todos os outros profetas que tentaram me intimidar.
15 Afta wi don work for fifty-two days, wi finish di hole wall for di twenty-fifth day for Elul (October) mont.
15 Por fim, no dia 2 de outubro, 52 dias depois de começarmos o trabalho, o muro ficou pronto.
16 Wen awa enemies wey dey di nashons wey surround us hear am, shame katch dem, bikos evribody know sey na God help us do di work.
16 Quando nossos inimigos e as nações vizinhas souberam disso, ficaram assustados e sentiram-se humilhados. Perceberam que a obra havia sido realizada com a ajuda de nosso Deus.
17 For all dis time, Jew leaders dey rite and receive letas from Tobaya.
17 Durante esses 52 dias, Tobias e os nobres de Judá trocaram várias cartas.
18 Many pipol for Judah dey en side, bikos en fada-in-law na Jew wey bi Shekanaya wey bi Arah pikin. En pikin Jehohanan marry Meshullam wey bi Berekaya dota.
18 Muitos em Judá haviam jurado lealdade a Tobias, pois seu sogro era Secanias, filho de Ará, e seu filho Joanã era casado com a filha de Mesulão, filho de Berequias.
19 Pipol go dey tok for my front about all di good tins wey Tobaya dey do kon go tell am evritin wey I tok. But e still kontinue to dey send mi leta wey go make mi fear.
19 Eles sempre me falavam das boas ações de Tobias e lhe contavam tudo que eu dizia. E Tobias continuava a mandar cartas de ameaça para me intimidar.

Ler em outra tradução

Comparar com outra

Estude este capítulo no WhatsApp

Peça à IA da Bíblia Fala para explicar Neemias 6, comparar traduções ou montar um estudo — tudo direto pelo WhatsApp.