Mateus 2
PCM vs ARIB
1 Afta dem born Jesus for Betlehem wey dey Judea, for di time wey Herod bi king, some wise men from east kon go Jerusalem
1 Tendo, pois, nascido Jesus em Belém da Judéia, no tempo do rei Herodes, eis que vieram do oriente a Jerusalém uns magos que perguntavam:
2 dey ask, “Where di Jew king wey dem just born? Wi si di star wey tok about am, so wi kom woship am.”
2 Onde está aquele que é nascido rei dos judeus? pois do oriente vimos a sua estrela e viemos adorá-lo.
3 Wetin dem tok so, vex King Herod and Jerusalem pipol.
3 O rei Herodes, ouvindo isso, perturbou-se, e com ele toda a Jerusalém;
4 So, di king gada all di priest oga dem and di pipol wey sabi di law kon ask dem, “Where una tink sey dem go for born Christ?”
4 e, reunindo todos os principais sacerdotes e os escribas do povo, perguntava-lhes onde havia de nascer o Cristo.
5 Dem kon ansa, “Na for Betlehem, wey dey Judea, just as Profet Isaya rite sey:
5 Responderam-lhe eles: Em Belém da Judéia; pois assim está escrito pelo profeta:
6 “ ‘Betlehem pipol,
6 E tu, Belém, terra de Judá, de modo nenhum és a menor entre as principais cidades de Judá; porque de ti sairá o Guia que há de apascentar o meu povo de Israel.
7 Den Herod koll di wise men go korna, make dem for tell am wen dem si di star.
7 Então Herodes chamou secretamente os magos, e deles inquiriu com precisão acerca do tempo em que a estrela aparecera;
8 E kon sey, “Make una go look for di pikin well-well. Wen una don si am, make una kom tell mi, so dat mi too, go-go woship am.”
8 e enviando-os a Belém, disse-lhes: Ide, e perguntai diligentemente pelo menino; e, quando o achardes, participai-mo, para que também eu vá e o adore.
9 Wen di king tok finish, di wise men kon dey go and di star wey dem si before, kon dey lead dem until e stop on-top di house where di pikin dey.
9 Tendo eles, pois, ouvido o rei, partiram; e eis que a estrela que tinham visto quando no oriente ia adiante deles, até que, chegando, se deteve sobre o lugar onde estava o menino.
10 Wen dem si di star, dem kon dey happy.
10 Ao verem eles a estrela, regozijaram-se com grande alegria.
11 Dem enter di house, si di pikin with en mama kon knee down woship am. Den dem open dia bag kon gi-am some gifts wey bi, gold, frankincense and myrrh.
11 E entrando na casa, viram o menino com Maria sua mãe e, prostrando-se, o adoraram; e abrindo os seus tesouros, ofertaram-lhe dádivas: ouro incenso e mirra.
12 Bikos God warn dem for dream make dem nor go back go meet Herod, dem kon pass anoda road go dia house.
12 Ora, sendo por divina revelação avisados em sonhos para não voltarem a Herodes, regressaram à sua terra por outro caminho.
13 Wen di wise men don go, God angel kon tell Josef for dream, “Get up, karry di pikin and en mama run go Egypt, make una stay der until I go tell yu wetin una go do, bikos Herod won kill di pikin.”
13 E, havendo eles se retirado, eis que um anjo do Senhor apareceu a José em sonho, dizendo: Levanta-te, toma o menino e sua mãe, foge para o Egito, e ali fica até que eu te fale; porque Herodes há de procurar o menino para o matar.
14 Dat same nite, Josef wake-up, karry di pikin and en mama kon run go Egypt.
14 Levantou-se, pois, tomou de noite o menino e sua mãe, e partiu para o Egito.
15 Dem stay der till Herod die. Dis tin make wetin God profet tok happen sey, “I koll my pikin komot from Egypt.”
15 e lá ficou até a morte de Herodes, para que se cumprisse o que fora dito da parte do Senhor pelo profeta: Do Egito chamei o meu Filho.
16 Wen Herod si sey di wise men deceive am, e vex well-well, so e send sojas make dem go kill all di boys wey don rish two years kom down, bikos e don rish two years wen di wise men kom meet am sey, dem si di star.
16 Cumpriu-se então o que fora dito pelo profeta Jeremias:
17 Dis one make wetin Profet Jeremaya tok happen sey,
17 — ausente —
18 “Pipol hear kry and shaut for Rama.
18 Em Ramá se ouviu uma voz, lamentação e grande pranto: Raquel chorando os seus filhos, e não querendo ser consolada, porque eles já não existem.
19 Afta Herod die, God angel appear to Josef for dream wen e still dey Egypt,
19 Mas tendo morrido Herodes, eis que um anjo do Senhor apareceu em sonho a José no Egito,
20 kon tell am, “Make yu get up, karry di pikin and en mama go Israel, bikos di pesin wey won kill-am, don die.”
20 dizendo: Levanta-te, toma o menino e sua mãe e vai para a terra de Israel; porque já morreram os que procuravam a morte do menino.
21 So, e karry di pikin and en mama go Israel back.
21 Então ele se levantou, tomou o menino e sua mãe e foi para a terra de Israel.
22 But wen e hear sey Arkelaus dey rule for Judea, afta Herod en papa don die, Josef kon fear to go der. Afta God don warn am for dream, e kon go Galilee.
22 Ouvindo, porém, que Arquelau reinava na Judéia em lugar de seu pai Herodes, temeu ir para lá; mas avisado em sonho por divina revelação, retirou-se para as regiões da Galiléia,
23 Wen e rish Nazaret, e kon stay der. Dis one make wetin Profet Jeremaya tok happen sey, “Dem go sey Jesus, na Nazaret e from kom.”
23 e foi habitar numa cidade chamada Nazaré; para que se cumprisse o que fora dito pelos profetas: Ele será chamado nazareno.
Atalhos do teclado
- Capítulo anterior←
- Próximo capítulo→
- Versículo anteriork
- Próximo versículoj
- Limpar seleçãoEsc
- Esta ajuda?