Jeremias 30

PCM

1 Na Israel God wey dey mighty

2 tell mi sey: “Make yu rite evritin wey I tell yu put for one book,

3 bikos time dey kom wen I go bring my pipol, Israel and Judah kom back to di land wey I give dia grand-grand papa and e go bi dia own again.

4 God tell Israel and Judah pipol:

5 “I dey hear as una dey kry,

6 Naw, make una tink am well!

7 Di day wen una go face sirious wahala dey kom

8 God sey: “Wen dat day go kom,

9 Dem go serve mi wey bi di Oga dia God

10 My pipol, make una nor fear;

11 I go save and dey with una.

12 God tell en pipol,

13 Nobody go kare for una or cure una sore;

14 Doz wey love una, don forget una;

15 Make una nor komplain about una sore again,

16 But naw, doz wey distroy una,

17 And even doh una enemies sey,

18 God sey,

19 Di pipol wey dey stay der go sing,

20 Dia shidren-shidren go bi as dem bi before

21 Dia leaders go kom from dia own nashon

22 Dem go bi my pipol

23 God vexnashon go kom like heavy breeze!

24 En vexnashon nor go stop

Ler em outra tradução

Comparar lado a lado