Jó 41

PCM

1 “Yu fit use fish hook take katch Leviatan

2 Yu fit put rope pass en nose

3 E go beg yu make yu let am go?

4 E go gri make agriment with yu

5 Yu go fit tie am like bird wey dem dey train for house;

6 Pipol wey dey katch fish go gri follow am enter agriment?

7 Yu go fit tosh en skin with spear wey dem take dey katch fish

8 Make yu try go tosh am, den yu nor go ever try am again;

9 Anybody wey si Leviatan go fear

10 Wen dem don make am vex, e go shaut

11 Who don give mi anytin kon sey make I pay back?

12 Make I tell yu about Leviatan leg

13 Nobody fit tear en klot wey dey outside

14 Who fit open en mout or bring en tit wey dey make pesin fear,

15 Na many shield dem take make en back

16 Dem join dem strong well-well

17 En body strong well-well and nor-tin fit tear am En body join togeda and nor-tin fit separate dem.

18 Wen e sneeze, lite go flash kom out

19 Fire and tonda lite dey

20 Like grass wey dey burn under pot, na so too smoke dey

21 Fire dey kom out from en mout and even wen e breath,

22 En neck get strong pawa wey fit

23 E nor get any weak part for en skin;

24 En heart bi like stone wey nor dey fear anytin;

25 Wen e stand, even pipol wey strong well-well,

26 No swod fit wound am;

27 Iron just bi like straw for en eye

28 E nor get di arrow wey won make am run,

29 Spear bi like straw to am

30 Di skale wey dey en belle bi like pot wey don break;

31 E dey shake di sea like wota wey dey boil

32 E dey leave shine-shine part for en back

33 E nor get anytin for eart wey yu fit take kompare am

34 Even di animal wey dey karry body up,

Ler em outra tradução

Comparar lado a lado