Jó 26

PCM

1 Job ansa:

2 “Si how yu don help pipol wey nor get pawa.

3 Yu dey give dem good advise kon share wetin yu know with fools,

4 Who yu feel sey go hear all wetin yu dey tok?

5 “Dead body dey shake with fear for dia grave.

6 Where dead body dey stay just dey open before God;

7 God spread di sky for nort

8 Na God put wota for di kloud

9 Na-im use di kloud

10 E kreate di sky wen E separate di wota

11 As God tok, di pila wey hold di sky

12 Na en pawa E use take silent di sea.

13 Wen E breath, di sky dey klear.

14 But all dis na small tin kompare to di pawa wey E get.

Ler em outra tradução

Comparar lado a lado