1 “Why God nor set di time wen E go take judge pipol;
2 Stone wey dem take mark land,
3 Shidren wey nor get papa and mama again,
4 Dem nor let poor pipol get wetin dem suppose get
5 Just like wiked donkey for desert, na so poor pipol dey find food waka.
6 Dem just dey work for land wey nor bi dia own
7 For nite, dem dey sleep without kover klot;
8 Rain wey dey fall on-top di mountin dey beat dem
9 Wiked pipol dey use small pikin wey nor get papa take do slave
10 But poor pipol dey naked go out;
11 Dem go press oil kom out from olive fruit
12 For inside town, doz wey wound
13 E get pipol wey rijet di lite;
14 For day break, wiked pipol go get up go kill poor pipol
15 Di ones wey don marry wey dey sleep with oda pipol,
16 For nite, tif go break enter pipol house,
17 Dem dey fear morning lite,
18 But na wota go karry wiked pipol go;
19 As snow dey dry for heat and melt for sun,
20 Even dia mama nor go remember dem again.
21 Dem dey ponish wimen wey dia husband don die
22 But God go distroy wiked pipol with en pawa;
23 God fit let dem stay for peace,
24 Wiked pipol fit dey great naw,
25 If nor bi so e bi, who go fit sey I dey lie