Isaías 40

PCM

1 Awa God sey, “Make yu konfort my pipol!

2 Give Jerusalem pipol heart.

3 One vois dey kry sey,

4 God go raiz-up evry valley and E go level evry mountin and hill.

5 Den God glory go kom out and evribody go si am,

6 One vois dey kry sey, “Make yu prish one message!”

7 Grass dey dry and flowers dey fade wons God send strong breeze go blow dem.

8 Yes, di grass go dry and flower go fade,

9 So Jerusalem, make yu go on-top high mountin.

10 God wey dey mighty dey kom rule with pawa

11 E go kare for en animals just as shepad dey do.

12 E get anybody wey fit pak wota for hand kon measure am?

13 E get anybody wey fit tell or tish God wetin E go do?

14 Who God dey go ask make E for fit undastand

15 Si, di nashons nor mean anytin to God,

16 All di animals wey dey for Lebanon forest

17 All di nashons nor mean anytin to am at-all.

18 Who dem go fit use take kompare God?

19 E nor bi like juju wey man make

20 Pesin wey nor fit buy silva or gold

21 Una nor know? Dem neva tell una since?

22 Na di Pesin wey sidan for di throne, make am.

23 Na-im dey make rulers rule with pawa

24 Dem bi like yong plants wey just dey grow

25 Who dem go fit use take kompare God?

26 Make una look di sky! Who make di stars wey una dey si?

27 So, Israel pipol!

28 Una nor know? Una neva hear?

29 E dey give strent and pawa

30 Even yong pipol go taya

31 But pipol wey dey wait for God to kom help dem

Ler em outra tradução

Comparar lado a lado