Isaías 35

PCM

1 Make di desert and doz dry aria, happy.

2 Di desert go sing and shaut bikos e dey happy;

3 Di hands and legs wey don taya,

4 Make una tell evribody wey nor get hope sey,

5 Den blind eyes go open and doz wey nor dey hear,

6 Pipol wey nor fit waka,

7 di hot groun go turn to lake

8 One fine road go dey der and dem go koll am,

9 No lion go dey der and wild animals nor go pass dat place.

10 Dem go dey happy, dey sing

Ler em outra tradução

Comparar lado a lado