Ezequiel 40

Holy Bible Nigerian Pidgin English (PCM) vs VC

Sair da comparação
VC Versão Católica
1 Twenty-five years afta King Jehoiashin and Israel pipol dey Babilon as prisonas, for di tent day for di new year wey bi di fourteent year afta dem skata Jerusalem, God kon tosh mi with en hand and E take mi enter di town.
1 No ano vinte e cinco da nossa deportação, no começo do ano, no décimo mês, catorze anos após a queda da cidade, naquele mesmo dia, a mão do Senhor veio sobre mim. Deus me transportou,
2 So, for inside vishon, God karry mi go Israel land kon put mi on-top one high mountin. For my front, I si sometin wey bi like one big town.
2 no curso das visões divinas, à terra de Israel. Ele me colocou nos cimos de uma montanha muito elevada, sobre a qual pareciam elevar-se, do lado do meio-dia, as construções de uma cidade.
3 E take mi near am, den I si one man wey dey shine like bronze. E whole tape and stik wey dem take dey measure and e stand near di gate.
3 Conduzido ao lugar, divisei um homem que parecia ser de bronze, levando nas mãos uma corda de linho e uma cana de agrimensor. Ele permanecia de pé à porta.
4 E kon tell mi, “Man pikin! Listin well-well and look evritin wey I dey show yu, bikos dis na di rizin why dem bring yu kom der, so dat yu go tell Israel pipol evritin wey yu si.”
4 Esse homem dirigiu-me as seguintes palavras: Filho do homem, volta os teus olhos, escuta com teus ouvidos, e presta bem atenção a tudo quanto te vou mostrar, porque é para esse espetáculo que foste transportado até aqui. Darás conhecimento aos israelitas de tudo o que te vou mostrar.
5 I si wall wey dey round di temple for outside. Di man take en stik wey e take dey measure, wey long rish ten fit kon measure di wall. Di wall high and tick rish ten fit.
5 Um muro exterior formava o recinto do templo. O homem tinha na mão uma cana de agrimensor, de seis côvados {cada côvado tendo um palmo a mais que o côvado corrente}. Ele mediu a largura da construção - uma cana - e a altura - também uma cana.
6 Den e klimb go di east gate go measure where dem dey pass enter and e deep rish ten and half fit.
6 Voltou em seguida ao pórtico oriental; subiu os degraus e mediu a soleira da porta, que tinha uma cana de profundidade.
7 For en front, e get one road wey pesin fit pass and three guard-room dey der. Each room na like skware wey bi ten and half fit and di wall wey separate dem tick pass eight fit. Afta di guard-room, anoda road dey wey long pass ten fit and yu go pass der go di big room wey face di temple.
7 Cada câmara tinha uma cana de comprimento e uma cana de largura: entre cada câmara havia cinco côvados. A soleira do pórtico do lado do vestíbulo, para o interior, media uma cana.
8 Den e measure di room wey face inside and na ten and half fit.
8 Ele mediu o vestíbulo do pórtico, para o interior.
9 E measure di room for di gate and na fourteen fit. And na dis room end di gate wey dey near di temple, but di end side for di wall tick pass three fit.
9 Ele tinha oito côvados, e suas pilastras, dois côvados. Esse vestíbulo do pórtico estava situado no interior.
10 Three guide rooms dey for each gate and all of dem na di same size and all di wall wey separate dem, na di same tickness dem get too.
10 As câmaras do pórtico oriental eram em número de três de cada lado: Tinham todas as três as mesmas dimensões, do mesmo modo que as pilastras.
11 Den, di man measure as di road wide rish and evritin pass twenty-two fit, but di space wey dey between di gate na seventeen and di half fit.
11 Ele mediu a largura do vão da porta: dez côvados; a extensão do pórtico era de treze côvados.
12 For di guide rooms front, e get one wall wey high rish about two fit and dem tick rish ten and half fit.
12 Diante dos cômodos havia uma barreira de um côvado de cada lado. A própria câmara media seis côvados em cada direção.
13 Den e measure di distance from di back wall from one room go rish di room wey dey afta di road and e pass forty-three fit.
13 Mediu o pórtico, desde o teto de uma câmara até o teto de outra: vinte e cinco côvados de largura, de porta a porta.
14 Pesin fit pass di ending room go where di kourt dey. E measure dat room and e high rish hundred fit.
14 Depois contou sessenta côvados para as pilastras, perto das quais se encontrava a átrio que rodeava o pórtico.
15 So from outside di gate go rish di last room, e pass eighty seven fit and half.
15 O espaço entre a porta de entrada e o vestíbulo da porta interior era de cinqüenta côvados.
16 Small-small whole dey di outside wall for all di rooms and di inside wall wey dey between di rooms. Dem karve palm trees for di inside wall wey face di road.
16 Havia nas câmaras e nas pilastras janelas gradeadas para o interior do pórtico; havia o mesmo nos vestíbulos: janelas se encontravam em toda a volta, dando para o interior. Sobre as pilastras, havia palmeiras.
17 Di man karry mi pass di gate enter di kourt. Na thirty rooms dem build join di wall for outside and for dia front, e get one place where dem pak stone full
17 Em seguida ele me fez entrar no átrio exterior onde vi câmaras, e um lajeamento disposto em redor do átrio: sobre esse lajeamento havia trinta câmaras.
18 and e many round di kourtyard. Di kourtyard for outside low pass di inside.
18 O lajeamento se estendia de cada lado dos pórticos, numa extensão igual à extensão desse pórtico: era o pavimento interior.
19 E get one gate wey dem dey pass go di kourt for inside. E measure from di first gate go rish di sekond and na one hundred and seventy-five fit for di east and di nort.
19 Ele mediu a largura desde a frente do pórtico interior até diante do ártrio interior: cem côvados ao leste e ao norte.
20 Den di man measure di gate for nort wey yu go pass go di kourtyard.
20 Quanto ao pórtico setentrional do ártrio exterior, mediu a extensão e a largura.
21 Di three guard-room wey dey di passage side; di wall wey divide dem plus di big room, all of dem na di same size with doz wey dey for di east gate. Di gate lengt na eighty seven and half fit and e wide pass forty-three fit.
21 Os aposentos eram em número de três de cada lado; suas pilastras e seus vestíbulos tinham as mesmas dimensões que as do primeiro pórtico: cinqüenta côvados de extensão por vinte e cinco de largura.
22 Di big room, di window and di tree wey dem karve put, bi like di ones wey dey di east gate. Na seven steps yu go pass before yu go rish di gate and di big room face di kourtyard for di end.
22 Suas janelas, seu vestíbulo e suas palmeiras tinham as mesmas dimensões que as do pórtico oriental. Chegava-se aí por sete degraus, em frente dos quais ficava o seu vestíbulo.
23 For di oda side for di kourtyard from di nort gate, anoda road dey wey dem dey pass go inside di kourt, just as e bi for di east. Di man kon measure how dem two far from each oda and na one hundred and seventy-five fit.
23 Diante do pórtico norte, como diante do pórtico oriental, havia uma porta com saída para o átrio interior. De um pórtico a outro contou cem côvados.
24 Den di man take mi go di sout-side and anoda gate dey der. E measure am and na di same size with di oda ones.
24 Ele me conduziu até o lado do meio-dia, onde vi o pórtico meridional. As pilastras e o vestíbulo, que mediu, tinham idêntica dimensão.
25 Windows dey di room for dis gate, just like di oda ones. Di lengt for dis gate pass eighty seven fit and e wide pass forty-three fit.
25 Esse pórtico tinha, em todo o seu âmbito, assim como seu vestíbulo, janelas semelhantes às outras. Havia cinqüenta côvados de extensão por vinte e cinco de largura.
26 E get seven steps and di big room still face di kourtyard for di end. Palm tree wey dem karve for di wall wey dey inside, face di passage.
26 Chegava-se aí por sete degraus, em frente dos quais ficava o vestíbulo. De uma e outra parte havia palmeiras em suas pilastras.
27 For der, e still get one gate wey dem fit pass go inside di kourtyard. Di man measure how e take far from di sekond gate and na one hundred and seventy-five fit.
27 O átrio interior tinha também um pórtico meridional. De um pórtico a outro, para o meio-dia, contou cem côvados.
28 Di man take mi pass di sout gate kon enter inside di kourt. E measure di gate and na di same size with di ones wey dey outside di kourt.
28 Ele me fez entrar no átrio interior pelo pórtico meridional, o qual tinha as mesmas dimensões.
29 Di guard-room, di big room and di wall for inside na di same size with di ones wey dey di oda gates. Windows still dey der too.
29 Suas câmaras, pilastras e vestíbulo tinham as mesmas dimensões. Esse pórtico, assim como o seu vestíbulo, estavam guarnecidos de janelas em toda a volta. Suas dimensões eram: cinqüenta côvados de extensão por vinte e cinco de largura.
30 Di total lengt long pass forty-three fit and e wide pass eight fit.
30 Em toda a volta havia vestíbulos de vinte e cinco côvados de comprimento por cinco de largura.
31 En big room face di oda kourtyard and dem still karve palm tree for di wall wey dey di passage. Na eight steps dem go pass rish der.
31 Seu vestíbulo se encontrava do lado do átrio exterior. Suas pilastras eram ornadas de palmeiras; subia-se até aí por uma escada de oito degraus.
32 Di man take mi pass di east gate enter inside di kourtyard. E measure di gate and na di same size like di oda ones.
32 Depois conduziu-me ao pórtico oriental do átrio interior, que ele mediu, e no qual encontrou as mesmas dimensões.
33 En guard-room, en big room and di wall for inside, na di same measurement like di oda gates. Windows still dey der and for di big room too. Di lengt pass eighty seven fit and e wide pass forty-three fit.
33 Tinham também as mesmas dimensões suas câmaras, pilastras e vestíbulo. O pórtico assim como seu vestíbulo, estavam guarnecidos de janelas em toda a sua extensão. Suas dimensões eram de cinqüenta côvados de comprimento por vinte e cinco de largura.
34 Di big room face di kourt for outside. Dem still karve palm tree for di wall wey dey di passage. Na eight steps dem go pass rish der.
34 Seu vestíbulo dava para o átrio exterior. Havia, de uma e outra parte, palmeiras em suas pilastras, e uma escada de oito degraus.
35 Den di man take mi go di gate for nort. E measure di gate and na di same size like di oda ones.
35 Ele me conduziu então ao pórtico setentrional, que mediu, e no qual encontrou as mesmas dimensões,
36 Like di odas, e still get guide rooms, walls wey dem design for inside, big room and windows for evriwhere: Di lengt pass eighty seven fit and e wide pass forty-three fit.
36 do mesmo modo que em suas câmaras, pilastras e vestíbulo. Havia janelas em toda a volta. As dimensões eram de cinqüenta côvados de comprimento por vinte e cinco de largura.
37 Di big room face di kourt for outside. Dem still karve palm tree for di wall wey dey di passage. Na eight steps dem go pass rish der.
37 Seu vestíbulo dava para o átrio exterior. Havia, de uma a outra parte, palmeiras em suas pilastras, e uma escada de oito degraus.
38 For di kourtyard for outside, e get one small room wey dem build join di gate for inside for di nort side. Yu fit from der go di big room wey face di kourt and na der dem for dey wosh di animals wey dem won burn as sakrifice.
38 Havia uma sala, cuja porta se encontrava junto às pilastras dos pórticos; era lá que se lavavam os holocaustos.
39 For dis big room, four tabol dey der; two der for each side for di room. Na for dis tabol dem for dey kill di animals wey dem won sakrifice; weda dem won burn or sakrifice am for sin or as ofrin.
39 No vestíbulo do pórtico encontravam-se, de uma e outra parte, duas mesas nas quais se degolavam as vítimas destinadas aos sacrifícios pelo pecado e pelo delito.
40 For outside di room, four tabol wey bi like di same dey der, two-two for di side wey dem dey pass for di nort gate.
40 No exterior, do lado norte, para quem subia no pórtico, encontravam-se duas mesas, e duas outras mesas do lado do vestíbulo desse pórtico.
41 So, na eight tabol dey where dem for dey kill di animals wey dem won sakrifice: four dey inside and four dey outside di room for di kourtyard.
41 Assim, quatro mesas de cada lado do pórtico, o que perfaz oito mesas, nas quais se degolavam as vítimas.
42 Di four tabol for di small room where dem for dey prepare di ofrin wey dem won burn, na stone dem take make dem. Dem long pass two fit; wide pass two fit and high pass one fit. All di knife wey dem take dey kill di animals, dey on-top di tabols.
42 Havia, além disso, para os holocaustos, quatro mesas de pedra de cantaria, do comprimento de um côvado e meio, e a largura de um côvado e meio e a altura de um côvado. Depositavam-se nelas os instrumentos que serviam para degolar as vítimas dos holocaustos e dos sacrifícios.
43 Di hooks wey dey di tabol na three inches dem long rish. All di meat wey dem go take do sakrifice dey dis tabol.
43 Havia bordas da largura de um palmo em todo o âmbito interior. Era sobre essas mesas que eram depositadas as carnes sacrificadas.
44 Den di man take mi enter di room for inside. E get two rooms for inside di kourt, one face sout near di nort gate and di oda one face nort near di sout gate.
44 No átrio interior, fora do pórtico interior, ficavam os lugares dos cantores, um do lado do pórtico setentrional, olhando para o sul, outro do lado do pórtico oriental, olhando para o norte.
45 Di man kon tell mi, “Di room wey face di sout na for di priest wey dey serve for di temple,
45 O homem disse-me: Esta câmara, que olha para o sul, é reservada aos sacerdotes que têm a guarda do templo;
46 while di one wey face nort, na for di priest wey dey serve for di altar. All di priest na Zadok shidren-shidren; na dem bi di only pipol for Levi tribe wey fit go serve God for inside en temple.”
46 e a que olha para o norte é destinada aos sacerdotes que fazem o serviço do altar. Estes são os descendentes de Sadoc, {únicos} descendentes de Levi que {podem} aproximar-se do Senhor para o servirem.
47 Di man measure inside di kourt and e wide and long rish one hundred and seventy-five fit. Di temple dey for di west side and di altar dey di temple front.
47 Mediu o átrio: era um quadrado de cem côvados de lado. O altar encontrava-se diante do edifício.
48 Den di man take mi enter di temple. E measure where dem dey pass enter and e deep pass eight fit and wide pass five fit.
48 Ele conduziu-me então ao vestíbulo do templo, cujas pilastras mediu: cinco côvados de cada lado, enquanto a largura do pórtico era de três côvados de cada lado.
49 Steps dey wey pesin dey pass go di room for inside wey long rish thirty-five fit and e almost wide rish twenty fit. Two marks dey der: One for each of di side where dem for dey pass enter.
49 O vestíbulo tinha vinte côvados de comprimento por onze de largura; chegava-se aí por degraus. Junto às pilastras, de uma e outra parte, havia {duas} colunas.

Ler em outra tradução

Comparar com outra

Estude este capítulo no WhatsApp

Peça à IA da Bíblia Fala para explicar Ezequiel 40, comparar traduções ou montar um estudo — tudo direto pelo WhatsApp.