Ezequiel 28

PCM

1 God tell mi.

2 “Man pikin, go tell Tyre king wetin mi God wey get pawa dey tell am:

3 Si, yu tink sey yu wise pass Daniel

4 Yor wisdom and wetin yu know,

5 Yu do betta business

6 “Naw, dis na wetin mi God wey get pawa dey tok:

7 I go bring enemies kom attack yu.

8 Dem go beri yu for pit and yu go die

9 Wen dem dey kom kill yu,

10 Yu go die like dog for strenjas hand.

11 God tell mi again sey,

12 “Man pikin, kry for wetin won happen to Tyre king. Tell am wetin mi God wey get pawa dey tok:

13 Yu dey stay for Eden,

14 I put one angel wey pipol dey fear,

15 Wen God first kreate yu,

16 Yu just dey busy dey buy and sell

17 Bikos yu fine, yu kon dey karry body up

18 As yu dey buy and sell,

19 Naw, fear dey katch all di kountries

20 God tell mi:

21 “Man pikin, make yu tok against Sidon town.

22 Tell di pipol for der wetin mi God wey get pawa dey tell dem:

23 I go send diziz kom meet una

24 God sey, “Di kountries wey surround and dey fight Israel pipol before, nor go fight dem again. Dat time dem go know sey na mi bi God wey get pawa.”

25 God wey get pawa sey, “I go bring Israel pipol kom back from di kountries wey I skata dem go, den all di kountries go know sey I dey holy. Israel pipol go stay for dia own land. Di land wey I give my savant Jakob.

26 Israel pipol go dey save as dem dey stay der. Dem go build house kon plant vine for der again, den I go ponish all dia neighbour wey ponish dem before. Den dem go know sey na mi bi God.”

Ler em outra tradução

Comparar lado a lado