Ezequiel 27

PCM

1 God sey,

2 “Man pikin, make yu sing sorrowful song for Tyre pipol;

3 di town wey dey near sea where dem for dey do business with pipol from difren place. Go tell dem wetin God wey get pawa dey tok:

4 Wota surround una house

5 Dem use wood from Mount Hermon

6 Dem use oak tree from Bashan

7 Na linen dem take make di sail;

8 Di men wey dey padol una kanoe,

9 Di karpenters na men

10 Na men from Persia, Lydia and Libya

11 Sojas from Arvad join

12 “Una do business for Spain kon use silva, gold, iron, tin and lead take pay for evritin wey una buy.

13 Una do business for Greece, Tubal and Meshak kon sell una goods to get slaves and to kollect tins wey dem make with bronze.

14 Togarmah dey use dia horse and animals take buy tins from una hand.

15 Rhodes pipol dey buy and sell with una; many pipol wey dey stay near sea dey give una ivory and eboni wood, so dat una go give dem some of wetin una get.

16 Aram pipol dey buy una goods. Dem give una emeralds, purpol klot, fine tins and linen, koral and rubis, so dat una go give dem some of una goods.

17 Judah and Israel pipol dey buy goods from una with wheat, honey, olive oil and spices.

18 Damaskus pipol dey buy una goods kon pay with wine from Helbon

19 and wool from Zahar. Vedan and Javan pipol dey give una iron and spices, so dat una go give dem some from wetin una get.

20 Dedan pipol dey give una klot wey dem dey put on-top horse, so dat una go give dem una goods.

21 Arab pipol and di rulers for Kedar dey give una lamb, sheep and goat just to get una goods.

22 Bikos of di tins wey una get, Sheba and Rama pipol dey give una jewels, gold and di spice wey fine pass.

23 Haran, Kanneh and Eden town; di sojas for Sheba, Asshur and Kilmad town; all of dem dey buy and sell with una.

24 Dem dey give una fine klot, purpol klot, fine gown, karpet wey dey shine and strong ropes.

25 Na big ship dem take dey karry una goods.

26 But wen di men wey dey padol una ship,

27 Una with una many goods, drivers,

28 Di pipol vois go loud well-well

29 Evribody wey dey drive di ship,

30 All of dem go kry well-well for una,

31 Dem go skrape dia hair for una

32 Dem go sing dis sorrowful song for una:

33 Wen en men enter sea go,

34 Naw una don sink for sea.

35 Evribody wey dey stay near di sea,

36 Pipol wey dey sell and buy tins from oda nashons,

Ler em outra tradução

Comparar lado a lado