Êxodo 30
Holy Bible Nigerian Pidgin English (PCM) vs NVI
1 “Yu go take akasia wood take make altar to burn incense.
1 "Faça um altar de madeira de acácia para queimar incenso.
2 E go long rish one fit and half and na so too e go wide rish; e go bi four korna. En horns go bi three fit for di four korna wey bi di same wood as di altar.
2 Será quadrado, com quarenta e cinco centímetros de cada lado e noventa centímetros de altura; suas pontas formarão com ele uma só peça.
3 Yu go kover di top; all di four side and en horns wey bi pure gold, den kon take gold round am.
3 Revista de ouro puro a parte superior, todos os lados e as pontas, e faça uma moldura de ouro ao seu redor.
4 Yu go make two gold ring under di borda for di two side, so dat e go hold di poles wey dem go take karry am.
4 Faça duas argolas de ouro de cada lado do altar, abaixo da moldura, que sustentem as varas utilizadas para carregá-lo,
5 Yu go take akasia wood take make poles kon kover dem with gold.
5 e use madeira de acácia para fazer as varas e revista-as de ouro.
6 Den make yu put di incense altar for di front of di curtain wey dey di Testimony Box front (before di sakrifice place wey dey on-top di Testimony Box), where I go for meet yu.
6 Coloque o altar em frente do véu que se encontra diante da arca da aliança, diante da tampa que está sobre ele, onde me encontrarei com você.
7 Evry morning wen Aaron kom prepare di lamp, e go burn sweet incense for di altar.
7 "Arão queimará incenso aromático sobre o altar todas as manhãs, quando vier cuidar das lâmpadas,
8 And evry evening wen e lite di lamp, e must still burn incense for God present. Dem go dey do dis tin from one generashon go rish anoda.
8 e também quando acendê-las ao entardecer. Será queimado incenso continuamente perante o Senhor, pelas suas gerações.
9 Make yu nor burn incense wey nor holy for di altar or any bad animal, korn or even pour drink ofrin on-top di altar.
9 Não ofereçam nesse altar nenhum outro tipo de incenso nem holocausto nem oferta de cereal nem derramem sobre ele ofertas de bebidas.
10 Wons evry year, Aaron go klean di altar with blood from di horn and dem go dey do like dis from one generashon go rish anoda, bikos e dey holy to Oga God.”
10 Uma vez por ano, Arão fará propiciação sobre as pontas do altar. Essa propiciação anual será realizada com o sangue da oferta para propiciação pelo pecado, geração após geração. Esse altar é santíssimo ao Senhor. "
11 God kon tell Moses,
11 Disse então o Senhor a Moisés:
12 “Wen ever yu dey kount Israel pipol akordin to dia nomba, anybody wey dem kount go pay for en life to di Oga dia God, so dat bad tin nor go happen to dem wen yu dey kount dem.
12 "Quando você fizer o recenseamento dos israelitas, cada um deles terá que pagar ao Senhor um preço pelo resgate por sua vida quando for contado. Dessa forma nenhuma praga virá sobre eles quando você os contar.
13 Anybody wey dem kount go give small silva as holy ofrin to Oga God. (Di amount na half shekel wey bi twenty gerah.)
13 Cada recenseado contribuirá com seis gramas, com base no peso padrão do santuário, que tem doze gramas. As seis gramas são uma oferta ao Senhor.
14 Doz wey don rish twenty years, must give dis holy ofrin to God.
14 Todos os alistados, da idade de vinte anos para cima, darão ao Senhor essa oferta.
15 Wen una one give dis ofrin to God, so dat una go dey rite with am, rish pipol and poor pipol go pay di same tin.
15 Os ricos não contribuirão com mais, nem os pobres darão menos que seis gramas, quando apresentarem a oferta ao Senhor como propiciação por suas vidas.
16 Yu go kollect dis money from Israel pipol kon use dem take maintain di Tabanako. Bikos of dis, Israel pipol go always dey Oga God mind and E go klean una life.”
16 Receba dos israelitas o preço da propiciação e use-o para o serviço da Tenda do Encontro. Será um memorial perante o Senhor em favor dos israelitas, para fazerem propiciação por suas vidas".
17 God tell Moses,
17 Disse então o Senhor a Moisés:
18 “Yu go still make bronze basin with bronze stand. Yu go put wota inside am kon put am between di tent wey dem for dey do meetin and di altar.
18 "Faça uma bacia de bronze com uma base de bronze, para se lavarem. Coloque-a entre a Tenda do Encontro e o altar, e mande enchê-la de água.
19 Aaron and en sons go use di wota take wosh dia hand and leg.
19 Arão e seus filhos lavarão as mãos e os pés com a água da bacia.
20 Wen ever Aaron and en sons dey enter di Tabanako go meet God or to go burn ofrins, dem must wosh demsef with wota, so dat dem nor go die!
20 Toda vez que entrarem na Tenda do Encontro, terão que lavar-se com água, para que não morram. Quando também se aproximarem do altar para ministrar ao Senhor, apresentando uma oferta preparada no fogo,
21 Dem must always dey wosh dia hand and leg, so dat dem nor go die. Dis law na for dem and dia shidren forever.”
21 lavarão as mãos e os pés para que não morram. Esse é um decreto perpétuo, para Arão e os seus descendentes, geração após geração".
22 Den God tell Moses,
22 Em seguida o Senhor disse a Moisés:
23 “Make yu selet betta spices like: twelf and half pounds of pure myrrh, sinamon wey get betta smell and make e bi six and one kwota pounds, sugarcane go bi six and one kwota pounds,
23 "Junte as seguintes especiarias: seis quilos de mirra líquida, a metade disso, ou seja, três quilos de canela, três quilos de cana aromática,
24 twelf and half pound of kassia and una go measure dem as dem dey measure di Tabanako shekel. Yu go still bring one gallon of olive oil.
24 seis quilos de cássia, com base no peso padrão do santuário, e um galão de azeite de oliva.
25 Di anointin oil wey dem mix like perfume, go dey holy and dem go dey use am for God work.
25 Faça com eles o óleo sagrado para as unções, uma mistura de aromas, obra de perfumista. Este será o óleo sagrado para as unções.
26 Yu go use di oil take anoint di tent where dem for dey do meetin, di Testimony Box,
26 Use-o para ungir a Tenda do Encontro, a arca da aliança,
27 di tabol and all en material; di lampstand and wetin follow am, di incense altar,
27 a mesa e todos os seus utensílios, o candelabro e os seus utensílios, o altar do incenso,
28 di burnt ofrin altar and evry oda tin, di basin and en lampstand.
28 o altar do holocausto e todos os seus utensílios, e a bacia com a sua base.
29 Den yu go santify dem and dem go dey holy. Anytin wey tosh dem go dey holy too.
29 Você os consagrará e serão santíssimos, e tudo o que neles tocar se tornará santo.
30 Yu go anoint and santify Aaron and en sons, so dat dem go fit serve as my priest.
30 "Unja Arão e seus filhos e consagre-os para que me sirvam como sacerdotes.
31 Make yu tell Israel pipol, ‘Una go always dey use dis holy anointin oil anytin una dey do God work.
31 Diga aos israelitas: Este será o meu óleo sagrado para as unções, geração após geração.
32 Make una nor rub am for pipol body and make una nor make any oda oil wey bi like am. E dey holy and e must dey holy to una.
32 Não o derramem sobre nenhum outro homem, e não façam nenhum outro óleo com a mesma composição. É óleo sagrado, e assim vocês devem considerá-lo.
33 Anybody wey make perfume like am or take am rub strenja, dem go drive am komot from di kommunity.’ ”
33 Quem fizer óleo como esse ou usá-lo em alguém que não seja sacerdote, será eliminado do meio do seu povo".
34 God kon tell Moses, “Make yu take spices like: gum, resin, onyx, galbanum and pure frankincense and dem go bi di same amount.
34 Disse ainda o Senhor a Moisés: "Junte as seguintes essências: bálsamo, ônica, gálbano e incenso puro, todos em quantidades iguais,
35 Use dem take make incense wey dem mix with perfume. E must dey smooth, pure and holy.
35 e faça um incenso de mistura aromática, obra de perfumista. Levará sal, será puro e santo.
36 Yu go grind some to powder, den put some for di Testimony Box wey dey inside di tent where dem for dey do meetin; di place where I go for meet yu. Na-im must dey holy pass to yu.
36 Moa parte dele, até virar pó, e coloque-o diante das tábuas da aliança, na Tenda do Encontro, onde me encontrarei com você. O incenso lhes será santíssimo.
37 And yu must nor make dis kind perfume for yorsef, bikos dis one na for God and e must dey holy to yu.
37 Não façam nenhum outro incenso com a mesma composição para uso pessoal; considerem-no sagrado, reservado para o Senhor.
38 Anybody wey make anytin like am, dem go drive am komot from di kommunity.”
38 Quem fizer um incenso semelhante, para usufruir sua fragrância, será eliminado do seu povo".
Atalhos do teclado
- Capítulo anterior←
- Próximo capítulo→
- Versículo anteriork
- Próximo versículoj
- Limpar seleçãoEsc
- Esta ajuda?
Estude este capítulo no WhatsApp
Peça à IA da Bíblia Fala para explicar Êxodo 30, comparar traduções ou montar um estudo — tudo direto pelo WhatsApp.