Efésios 3
PCM vs ARIB
1 Bikos of dis, mi Paul wey bi prisona for Christ, bikos of una wey bi Gentile pipol, dey pray give God.
1 Por esta razão eu, Paulo, o prisioneiro de Cristo Jesus por amor de vós gentios...
2 True-true, una don hear sey na God give mi dis work thru en grace and na for una own good.
2 Se é que tendes ouvido a dispensação da graça de Deus, que para convosco me foi dada;
3 God open my eye to undastand en sekret, as I rite to una before,
3 como pela revelação me foi manifestado o mistério, conforme acima em poucas palavras vos escrevi,
4 so dat wen una read am, una go fit undastand di sekret wey God show mi.
4 pelo que, quando ledes, podeis perceber a minha compreensão do mistério de Cristo,
5 Di pipol wey dey before nor know dis sekret as God don show en holy apostles and profets wey dey naw, thru di Holy Spirit.
5 o qual em outras gerações não foi manifestado aos filhos dos homens, como se revelou agora no Espírito aos seus santos apóstolos e profetas,
6 So, bikos of di gospel, Gentile pipol don follow Jew pipol get share for God blessing. Dem don bi membas for Christ body and dem get share for God promise.
6 a saber, que os gentios são co-herdeiros e membros do mesmo corpo e co-participantes da promessa em Cristo Jesus por meio do evangelho;
7 I bi dis gospel savant, bikos of God grace wey E give mi thru di work wey en pawa dey do.
7 do qual fui feito ministro, segundo o dom da graça de Deus, que me foi dada conforme a operação do seu poder.
8 Na mi small pass for all God pipol, but God don give mi grace to prish di Good News give Gentile pipol and dis grace wey Christ give mi, nor dey finish.
8 A mim, o mínimo de todos os santos, me foi dada esta graça de anunciar aos gentios as riquezas inescrutáveis de Cristo,
9 Di grace na to make evribody undastand God sekret plan. Na God kreate evritin and E hide di plan since e kreate di world.
9 e demonstrar a todos qual seja a dispensação do mistério que desde os séculos esteve oculto em Deus, que tudo criou,
10 E make dem undastand, so dat thru di church, all di rulers and pawas wey dey heaven go kon know God komplete wisdom, wey dey show ensef for difren ways.
10 para que agora seja manifestada, por meio da igreja, aos principados e potestades nas regiões celestes,
11 Dis happen akordin to en plan wey go stand forever and E make am happen thru awa Oga God Jesus Christ
11 segundo o eterno propósito que fez em Cristo Jesus nosso Senhor,
12 and na bikos Christ dey faithful, naim make us get di heart to fit rish where God dey.
12 no qual temos ousadia e acesso em confiança, pela nossa fé nele.
13 Na dis make mi tell una sey, make una nor fear bikos of di tins wey I dey sofa, bikos na for una own good.
13 Portanto vos peço que não desfaleçais diante das minhas tribulações por vós, as quais são a vossa glória.
14 Bikos of dis, I dey knee down for awa Papa front,
14 Por esta razão dobro os meus joelhos perante o Pai,
15 where all di family for heaven and eart from get dia names.
15 do qual toda família nos céus e na terra toma o nome,
16 I dey pray sey as en glory big rish, E go make una strong well-well with pawa thru en Spirit wey bi di really pesin inside una.
16 para que, segundo as riquezas da sua glória, vos conceda que sejais robustecidos com poder pelo seu Espírito no homem interior;
17 So dat Christ go dey inside una heart thru faith and wen una don strong well-well inside God love,
17 que Cristo habite pela fé nos vossos corações, a fim de que, estando arraigados e fundados em amor,
18 una go fit join all God pipol undastand how God love wide, long, high and deep rish.
18 possais compreender, com todos os santos, qual seja a largura, e o comprimento, e a altura, e a profundidade,
19 Den una go really know di love wey Christ get, wey big pass evritin wey una go fit undastand and evritin inside God, go full una life.
19 e conhecer o amor de Cristo, que excede todo o entendimento, para que sejais cheios até a inteira plenitude de Deus.
20 So, make all di glory bi God own; di Pesin wey dey do pass di tins wey wi go fit ask or tink, thru en pawa wey dey work inside us.
20 Ora, àquele que é poderoso para fazer tudo muito mais abundantemente além daquilo que pedimos ou pensamos, segundo o poder que em nós opera,
21 Make all glory for Christ church bi en own from one generashon go rish anoda. Amen!
21 a esse seja glória na igreja e em Cristo Jesus, por todas as gerações, para todo o sempre. Amém.
Atalhos do teclado
- Capítulo anterior←
- Próximo capítulo→
- Versículo anteriork
- Próximo versículoj
- Limpar seleçãoEsc
- Esta ajuda?