Eclesiastes 6

PCM

1 E get anoda sirious tin wey I don still si for dis world and e dey show for pipol life.

2 God dey give some pipol many propaty, honor and evritin wey dem wont, but E nor dey give dem di shance to enjoy dem. Dem go die, den anoda pesin go help dem enjoy dia propaty! Dis one dey yuzles and bad well-well.

3 If pesin get hundred shidren and e stay for dis life kon old, but if e nor get happiness and dem nor do betta beri for am, den I go sey, “Pikin wey dem just born and e die, betta pass am.”

4 E for betta sey dem nor born dat pikin, bikos en life disappear enter darkness. E nor even get name.

5 E nor ever si day lite or know wetin life bi, but at least, e get rest

6 pass di man wey stay 2,000 years for dis world and e nor ever enjoy am. Afta all, di two of dem dey go di same place.

7 Pipol dey work just bikos of wetin dem go chop,

8 So, how wise pipol take betta pass pipol wey bi fool?

9 So, make yu enjoy wetin yu get,

10 Evritin wey dey happen,

11 Bikos di more pesin dey argue,

12 Who know wetin good for pesin for dis yuzles and short life wey wi dey live? Life wey bi like shadow, how wi won take know wetin go happen for di world afta wi don die?

Ler em outra tradução

Comparar lado a lado