Deuteronômio 33

PCM

1 Dis na di blessing wey Moses, God savant bless Israel pipol before e die:

2 “God kom from Mount Sinai and E show ensef to Israel pipol for Seir;

3 Yes! God really love en pipol;

4 Moses give us God kommand,

5 Na God bi king for Israel

6 Moses pray for Reuben tribe sey:

7 Moses pray for Judah tribe sey:

8 Moses pray for Levi tribe sey:

9 Dem tell dia papa and mama sey,

10 Dem go tish Jakob yor law

11 Make wi bless God strent

12 Moses pray for Benjamin tribe sey:

13 Moses pray for Josef tribe sey:

14 Make betta-betta fruit wey dey grow

15 Make betta fruits kover

16 Make good tin full una land

17 Josef get bull strent

18 Moses pray for Zebulun and Issakar tribe sey:

19 Dem invite strenjas kon dia mountin

20 Moses pray for Gad tribe sey:

21 Gad pipol take di best land for diasef;

22 Moses pray for Dan tribe sey:

23 Moses pray for Naftali tribe sey:

24 Moses pray for Asher tribe sey:

25 Una gate key go bi iron and bronze

26 Israel pipol, no god bi like una God.

27 Na di God wey go dey forever

28 So Israel pipol go stay for peace,

29 Israel pipol, si as una dey happy!

Ler em outra tradução

Comparar lado a lado