Salmos 15

PCM

1 My God, na who go fit woship for yor temple?

2 Na doz wey dey live good life and do wetin dey rite;

3 Doz wey nor dey judge odas,

4 Doz wey hate pipol wey dey sin and honor doz wey dey fear and follow God!

5 Some pipol dey borrow money give odas without intrest and dem nor dey kollect bribe to lie for pesin head.

Ler em outra tradução

Comparar lado a lado