1 God go bless di pesin wey nor dey follow wiked pipol advise,
2 Instead, e dey always dey happy to obey God kommand
3 E bi like tree wey dem plant near wota;
4 But nor bi so e bi for wiked pipol!
5 Bikos of dis, wiked pipol nor go fit stand for Judgement Day
6 True-true, God dey guide en pipol for evritin wey dem dey do,