1 Israel pipol, make una hear wetin God dey tok! God dey akuiz evribody for Israel sey:
2 Dem nor dey keep di promise wey dem make.
3 So di land go mourn,
4 God sey,
5 Una go fall for day time
6 My pipol don die finish
7 As di priests dey plenty,
8 Bikos dem dey make money from my pipol sin,
9 Dem go sofa di same ponishment with di pipol!
10 Even wen dem chop food,
11 God sey,
12 Dem dey ask wood make e show dem
13 Dem dey offa sakrifice on-top mountin
14 I nor go ponish una dotas wen dem dey do ashawo
15 But even doh Israel pipol nor dey faithful to mi,
16 Just as melu sturbon, na so Israel pipol bi.
17 Bikos of di juju wey Efraim pipol dey serve,
18 Afta dem don drink plenty wine,
19 So, breeze go karry dem go