Oséias 2

PCM

1 Den make yu go koll yor brodas, “Ammi” (wey mean “My pipol”)! And yor sistas, “Ruhamah” (wey mean “Pity”)!

2 Make yu akuiz yor mama, Israel,

3 If e nor gri stop, I go naked am,

4 I nor go pity or sorry for en shidren,

5 Dia mama sey, “I go-go meet my lovers,

6 But I go fence and block una mama with shuku-shuku,

7 E go run follow en lovers,

8 But till naw, e nor ever gri sey

9 So for harvest time, I go take all my gifts

10 I go naked am for en lovers front

11 I go stop all di party and feast

12 I go distroy all en vine and di fig tree

13 I go ponish am for all doz times wey e forget mi

14 I go karry am go wildaness

15 I go gi-am back en vineyard den Trobol Valley go

16 For dat time, na husband yu go dey koll mi

17 I go remove Baal name from yor mout

18 For dat time, I go make kovenant

19 Israel, I go make yu my wife;

20 I go keep my promise kon make yu my own,

21 For dat time, wen my pipol Israel pray to mi,

22 I go make rain fall

23 I go make my pipol stay for di land

Ler em outra tradução

Comparar lado a lado