Juízes 5

PCM

1 For dat day, Deborah and Barak, Abinoam pikin, sing dis song:

2 “Make una praiz God!

3 Una wey bi king, make una listin!

4 My God, wen Yu komot from Seir go Edom,

5 di Oga wey bi Sinai

6 For di time wey Shamgar, Anat pikin

7 Na only few pipol remain for Israel village,

8 Den war start for di town

9 I like doz leaders for Israel

10 Una wey dey ride fine donkey;

11 Make una listin,

12 Deborah, make yu wake-up!

13 Den doz wey remain kom down from Tabor go meet dia leaders. God pipol dey ready to fight.

14 Dem from Efraim go di valley,

15 Di prince dem for Issakar dey with Deborah

16 Why una sidan for house with di sheep?

17 Gilead pipol dey for Jordan River east,

18 But Zebulun and Naftali pipol risk dia life

19 Kanaan kings kom fight

20 From di sky, di stars dey move

21 Kishon River karry dem go.

22 Di horse dem dey shake di groun,

23 God angel sey, ‘Make una curse Meroz pipol.

24 Jael wey en husband na Heba

25 Sisera ask am for wota, but e gi-am milk.

26 Den e use en left hand take hold di nail

27 Sisera fall kon knee down for di woman front.

28 Sisera mama look outside from window,

29 Di wise wimen dem ansa am,

30 ‘May bi dem dey divide di tins wey dem seize;

31 My God, make all yor enemies die like Sisera!

Ler em outra tradução

Comparar lado a lado