Jeremias 20

PCM

1 Wen Imma pikin Pashhur wey bi di priest and wey dey guide di temple

2 e kon oda sey make dem beat and tie mi with shain, den put mi for one room near Benjamin Gate for di temple.

3 But di next day, afta Pashhur don release mi, I kon tell am, “God nor koll yu Pashhur, but di name wey E give yu na, ‘Fear Dey Evriwhere.’

4 God sey, ‘I go make yu dey fear yorsef and yor friends go dey fear yu too. Yu go dey si as dia enemies go kill dem finish. I go make Judah pipol serve Babilon king and e go take some of dem go en kountry as slave kon kill di odas.

5 I go still make dia enemies tif dia propaty kon seize all di betta-betta tins. Dem go karry Judah king propaty go Babilon.

6 Pashhur! Dem go karry yu with yor family go Babilon. Yu go die and yu with all yor friends wey yu lie give, dem go beri una for der.’ ”

7 My God, Yu don deceive mi!

8 Na only bad-bad tins and deat

9 But wen I sey, “I go forget God

10 I hear as pipol dey gossip mi.

11 But God wey strong and get pawa,

12 My God wey dey mighty;

13 Make wi sing to God! Make wi praiz God,

14 I curse di day wey dem born mi!

15 Make curse follow di pesin wey kon make my papa happy

16 Make di pesin bi like town wey God nor sorry for

17 Bikos if to sey e kill mi before dem born mi,

18 Why dem born misef?

Ler em outra tradução

Comparar lado a lado