1 God kon tell mi sey,
2 “Go tell evribody for Jerusalem sey: ‘God sey, “I remember as una dey faithful wen una dey yong. Una bin love mi well-well like woman wey just marry; una follow mi waka for wildaness and for dry land.
3 Dat time, Israel pipol dey holy to di Oga God; na dem bi di first fruit wey E plok and evribody wey won attack Israel, God dey ponish and distroy dem.” ’ ”
4 Naw, Jakob shidren-shidren and Israel family,
5 God sey, “Wetin una grand-grand papa dem sey
6 Dem nor even ask sey,
7 I take una go betta land,
8 Una priests nor even ask sey,
9 “Bikos of dis, mi God go tell una
10 Make una go shek thru Cyprus land for west or Kedar land for east,
11 No oda nashon don ever shange dia god,
12 So heavens, make una sopraiz bikos of dis tins.
13 bikos my pipol don kommit two difren sin against mi:
14 “Israel pipol, dem nor born una as slave;
15 Di enemies dey shaut like lion as dem dey distroy my pipol;
16 Yes! Memfis and Egypt sojas don distroy Israel glory
17 But na Israel pipol kause all dis tins,
18 Wetin una go gain if una go back to Egypt
19 Na di wiked tins wey una do go ponish and kondemn una,
20 “E don tey wen una rijet my kommand
21 I bin plant una like special vine wey dem make with di best tins.
22 No amount of soap wey una go take wosh una sin,
23 How una won take sey wi dey klean and wi neva woship Baal. Make una si as una sin for Hinnom Valley! Si evry tin wey una do! Una bi like woman kamel wey dey sleep with difren man kamel.
24 Una bi like wiked woman donkey wey grow for desert
25 Israel pipol, make una nor let una shoe skata
26 So God sey, “Just as dem dey disgrace tif wen dem katch am,
27 Una wey sey na tree bi una papa and rock na una mama,
28 Where di gods wey una make for unasef?
29 So wetin make una dey komplain?
30 “Even as I ponish una shidren rish,
31 Pipol for dis generashon!
32 Yong woman dey forget to wear en gold ring?
33 Una really know how to run follow di pesin wey una love
34 Poor and innocent pipol blood don stain una klot,
35 una still sey, ‘Wi neva do any bad tin at-all,
36 Wetin make una dey waka anyhow
37 Una go kover una face with shame and sorrow