Jonas 2

PCM

1 As Jonah dey inside di fish belle, e kon pray to God.

2 E sey,

3 Na Yu God trow mi inside dis deep sea.

4 Den I sey, ‘Oga God,

5 Di wota kover and almost kill mi.

6 I sink go under di mountins

7 Wen I tink sey my life don dey finish,

8 Doz wey dey woship juju,

9 But as for mi, I go sing praiz Yu;

10 Den God kon kommand di fish make e go vomit Jonah put for dry land.

Ler em outra tradução

Comparar lado a lado