Gênesis 49

PCM

1 Den Jakob koll all en sons kon sey, “Make all of una kom, so dat I go tell una wetin go happen for future.

2 “Make una listin to mi, una wey bi Jakob shidren;

3 Reuben, na yu I first-born,

4 But yu dey skata tins like wota,

5 Simeon and Levi na brodas,

6 Make I neva ever join dia meetin

7 I curse dia wiked mind,

8 Yu Judah, yor brodas go praiz yu.

9 Judah my pikin,

10 Di pawa rod nor go komot from Judah

11 E tie en donkey put for di vine,

12 En eyes dark pass wine

13 Zebulun go dey stay near di sea

14 Issakar na very strong donkey

15 Wen e si how di kountry side bi

16 Dan go rule pipol

17 Dan go bi like snake wey dey di road korna;

18 My Oga God, I trust Yu sey, Yu go save mi!

19 Pipol wey dey tif, go attack Gad,

20 Na rish-rish food Asher go dey chop

21 Naftali go bi like animal wey dey free;

22 Josef na betta vine wey dey produce good food;

23 Hunta go attack am,

24 But en bow go dey strong

25 una papa God wey go help una,

26 Una papa blessing dey great pass

27 Benjamin go bi like wolf

28 Dis na di twelf tribes for Israel. Dis na wetin dia papa tell dem wen e dey bless dem. E bless all of dem as e suppose bless dem.

29 Den Jakob kommand sey, “I go soon die. So, make una beri mi with my papa dem for di grave wey dey Efron field for Hit land.

30 Na di grave wey dey Makpelah field for Mamre land for Kanaan, wey Abraham buy as burial groun from Efron wey bi Hit pesin.

31 Na der dem for beri Abraham and en wife Sarah; na der two dem for beri Isaak and en wife Rebekah and na der I for beri Leah.

32 Dem buy di field and di grave wey dey inside from Het shidren.”

33 Wen Jakob don kommand all en sons finish, e karry en leg well enter di bed, breath en last breath, den e kon die.

Ler em outra tradução

Comparar lado a lado