1 God sey make I sing dis sorrowful song for di prince dem wey dey Israel:
2 “Una mama na really strong lion
3 E tish one among en shidren
4 But pipol for oda nashons hear about am,
5 Wen di mama wait kon si sey en pikin
6 Wen dat one don big,
7 E skata where sojas dey guide well
8 Pipol gada kom from evriwhere
9 Den dem put am for kage
10 Yor mama bi like vine wey dem plant near wota
11 En branches strong well-well like royal rod.
12 But wiked pipol kon kut am down.
13 Naw, dem plant am for desert;
14 Den fire katch di vine