Ezequiel 17

PCM

1 God kon tell mi:

2 “Man pikin, go tell Israel pipol dis parabol;

3 tell dem sey di Oga God wey get pawa well-well sey:

4 den e karry am go where pipol for dey do business

5 E take one small plant for Israel

6 So di plant grow kon spread

7 Anoda strong eagle

8 even doh dem don already plant di vine

9 Naw, mi God wey get pawa dey ask:

10 Yes, dem don plant am,

11 God tell mi,

12 “Ask dis bad pipol if dem know wetin di parabol mean. Tell dem sey Babilon king kom katch and karry Jerusalem king and en ofisas go Babilon.

13 E choose one of Jerusalem king broda, enter agriment with am kon make am swear sey e go always dey loyal to am. E katch and karry important pipol go prison,

14 so dat Jerusalem nor go raiz again and to make sure sey dem go keep di agriment wey dem make with am.

15 But Judah king go against Babilon king. E go hire horse and many sojas from Egypt. Naw, with all dis one, e go fit win di fight against Babilon king? E go fit do wetin e plan? E go fit break di agriment and nobody go ponish am?

16 “As long as I bi God wey nor dey die, dis king go die for Babilon, bikos e break di agriment wey e make with Babilon king wey put am for di throne.

17 Wen Babilon sojas don ready to attack and kill pipol, even di sojas wey strong pass for Egypt nor go fit help Judah king, tok-less of to save am,

18 bikos e don break di agriment wey e make. E do all dis tins and naw, e nor go eskape am.”

19 So God wey get pawa sey, “As long as I bi di God wey nor dey die, I go ponish am, bikos e break di agriment wey e make with my name.

20 I go katch am with my net. I go take am go Babilon kon ponish am for der, bikos e disobey mi.

21 Dem go kill en betta-betta sojas for war and di ones wey survive go skata for evriwhere. Den e go know sey,

22 Dis na wetin God dey tok:

23 and na on-top di mountin wey high pass for Israel.

24 Evry tree for di land go know sey

Ler em outra tradução

Comparar lado a lado